Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 17:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 From Benjamin family: Eliada wey bi strong soja dey lead 200,000 men wey karry bow and shield,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 17:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dey head dia family. Na 17,200 wariors dey ready for war for dis family.


Di king tell Judah pipol, “Make wi build wall round dis town kon put towa and strong gate. Di land na awa own, bikos wi dey always obey and do wetin God wont.” So, dem kon build di towns and evritin kon dey go well for dem.


King Asa get 300,000 sojas from Judah wey karry shield and spear. E still get 280,000 strong men from Benjamin and dem still karry shield and spear.


and Amasaya wey bi Zikri pikin wey sey e go serve God, dey lead 200,000 strong sojas wey get skill.


while Jehozabad dey lead 180,000 strong sojas.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ