Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 17:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Some Filistia pipol bring many silva and gold as gifts kon give Jehoshafat. Arab pipol bring 7,700 rams and 7,700 goats from dia animals kon gi-am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 17:11
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E win Moab pipol too. E make dem liedan for groun kon divide dem group by group and for evry three group, e kill two. So Moab pipol kon dey work and pay dia tax give David.


King Hiram for Tyre, na David friend, so wen e hear sey Solomon don bi king afta en papa, David, e kon send some pipol go meet am.


King Mesha for Moab dey barb sheep hair and e dey always give Israel king 100,000 lamb and 100,000 rams wool,


Jehoshafat kon dey get pawa more-more. E build big-big house and towns full Judah.


Bikos God guide en kingdom, Israel pipol kon take gift go give Jehoshafat, so e get enough money and pipol kon dey respet am.


God make some Filistia and Arab pipol wey dey stay near di river go fight war with King Jehoram.


Ammon pipol dey respet Uzzaya well-well, so e kon get pawa and e rule go rish Egypt side.


All dis nor dey join di oda tins wey e dey get from doz wey dey buy and sell. All Arabia kings and govnor from di aria, dey still bring gold and silva kon gi-am.


Evribody wey dey kom visit Solomon, dey bring gift wey bi gold, silva, klot, war tins, spices, horse and melu kom meet am.


Nobody go stay der again. No human being go ever stay der again and nobody wey get animals go karry en animal go chop grass for der again.


Arab pipol and di rulers for Kedar dey give una lamb, sheep and goat just to get una goods.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ