Even doh Siria sojas small, God let dem win Judah sojas, bikos dem don turn from en wey bi dia grand-grand papa God. Like dis, God kon ponish King Joash.
where messenjas dey travel pass with boat wey dem take soft wood make. Di messenjas go meet pipol wey tall and get smooth skin; pipol wey dem dey fear for evriwhere; wey dia nashon dey strong and always dey win war and wey river divide dia land.