Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 16:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 King Ben-Hadad gri with wetin King Asa tok, so e send en sojas go attack Israel towns. Dem win Ijon, Dan, Abel-Maim and all di towns where Naftali pipol dey keep tins put.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 16:4
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Abram hear sey dem dey karry en broda pikin go as slave, e kon koll en three hundred and eighteen men wey dem train well and dem born dis men for en house, den dem kon porshu di four kings go rish Dan.


King Ben-Hadad agri with wetin King Asa tok and e send en soja kommander make dem go attack Israel town. Dem attack and katch Ijon, Dan, Abel-Bet Maaka; di arias near Galilee wotaside and evriwhere for Naftali.


di town wey dem keep en tins put; di town wey dem put en shariot and en horse dem and evry oda tin wey e won build for Jerusalem, Lebanon and oda place dem for en kingdom.


Assyria king ansa King Ahaz well; e attack and konker Damaskus. E karry di pipol go Kir kon kill King Rezin.


“I won enter agriment with yu as awa papa do. I don send silva and gold kon give yu. So make yu break yor agriment with King Baasha for Israel, so dat e go komot from my land.”


Wen King Baasha hear di news, e karry en sojas kon komot from Rama.


Jehoshafat kon dey get pawa more-more. E build big-big house and towns full Judah.


and e build Baalat. Na en get all di towns where dem for dey keep tins, plus di town where dem keep shariot and ordinary horse put. E build anytin wey e wont for Jerusalem, Lebanon and evriwhere for en kingdom.


So dem kon dey sofa and ponish Israel pipol. Na Israel pipol build Pitom and Rameses as di place wey Fero go dey keep tins put.


True-true, even wen God dey judge, E still promise to diliver us and wi nor go sofa again. Before-before, dem disgrace Zebulun and Naftali pipol, but naw, God don bring honor kom di place where di sea pass; di side afta Jordan River go rish where Galilee pipol dey.


Pesin wey love money, go get wahala, wiked and evil tins. Bikos some pipol one get money by force, dem don fall komot from di faith kon wound demsef anyhow.


Since dem komot from di rite way, dem don miss road, bikos dem dey follow Balaam, Beor pikin, wey love bad tins!


Israel pipol for nort for Dan kountry go rish Beersheba for sout and even Gilead land for east, ansa di koll. Dem gada togeda as one for God present for Mizpa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ