Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 15:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 E put all di tins wey Abijah en papa, dedikate give God for di temple, with di gold and silva.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 15:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen King Solomon don finish di temple work, e kon put all di tins wey David en papa dedikate give God, inside di temple store room: di silva, gold and all di oda tins.


Even doh Asa nor skata all di juju for di land, e obey God till e die.


War nor kon dey again until di thirty-fift years wen Asa dey rule.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ