Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 15:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Dat time, dem offa some tins wey dem karry from war as sakrifice give God and na 700 melu head and 7,000 sheep, dem use.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 15:11
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon go meet God for di bronze altar wey dey di place kon do sakrifice. E kill 1,000 animal kon burn dem as ofrin.


God kon help Asa and Judah pipol and dem kill Kush sojas, while di remainin ones kon run.


For fifteen years wen Asa don bi king, dem kon gada for Jerusalem for di third mont.


King Solomon sakrifice 22,000 kattle and 120,000 sheep. Den en and all di pipol dedikate God Temple.


So wi dey bring di gold ornaments, armlets, bracelets, rings, ear-rings and necklaces wey each of us take. Wi give dem to God as payment for awa life, so dat E go protet us.”


Saul ansa, “I bring dem kom from Amalek; di sojas keep di best for di animals, so dat dem go sakrifice am to God. But wi kill evry oda tin.”


But di sojas take some for di best animals and tins, so dat dem go sakrifice am to di Oga yor God for Gilgal.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ