2 Kronikles 15:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 For fifteen years wen Asa don bi king, dem kon gada for Jerusalem for di third mont. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dis tin happen for di twenteth day for di third mont wey bi Sivan. Mordekai koll di king seketry and dem take all di leta wey Mordekai rite go give Jew pipol, ofisas and di govnor for di 127 aria for di kingdom wey start from India go rish Kush. Dem rite dis kommand go give di pipol for dia aria akordin to di language wey dem dey speak.