2 Kronikles 14:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Di king tell Judah pipol, “Make wi build wall round dis town kon put towa and strong gate. Di land na awa own, bikos wi dey always obey and do wetin God wont.” So, dem kon build di towns and evritin kon dey go well for dem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Amazaya gada Judah pipol, divide dem into difren family kon give dem to di sojas oga wey dey kontrol 1,000 pipol and doz wey dey kontrol hundred pipol for Judah and Benjamin tribe. E kount doz wey don rish and pass twenty years and dem bi 300,000 men wey strong rish to fight. So dem kon give dem spears and shields make dem take go fight.