Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 14:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Judah town get peace, bikos di king skata all di place and altar where dem for dey serve juju.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 14:5
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Rehoboam for Jerusalem guide and build wall round dis towns for Judah:


E kommand Judah pipol make dem dey obey dia grand-grand papa God.


E give orda sey make dem distroy Baal juju kon skata di incense altar wey dey on-top dem. E skata and grind Asherah juju, di oda juju and dia image, den e pour dia dust on-top di juju savant graves.


E distroy di altar, Asherah juju and di oda juju kon skata all di incense altars wey dey for Israel town, den e go back to Jerusalem.


I go skata di juju kon broke dia incense altar. I go kill all di pipol for dia juju front.


E don tey since God don give Israel pipol rest from dia enemies and Joshua don old well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ