Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 14:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Dem still attack doz wey dey keep animals for di towns kon karry many sheep and kamel go back to Jerusalem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 14:15
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di men wey dem rite dia names before, kom for di time wey Hezekaya bi king for Judah and dem attack and kill Ham and all Meun pipol wey dem si for der, bikos dem si grass wey dia animals go chop.


Dem katch 50,000 kamel; 250,000 sheep; 2,000 donkey and 100,000 men as prisonas from dia enemies.


Dem win all di towns near Gerar, bikos God make dis towns run with fear. Judah men karry dia propaty go house, bikos di propaty for di towns many well-well.


Israel pipol katch all di wimen and shidren for Midian kon karry all dia animals, propaty


David take all di sheep kon put dem for di oda animals front. Pipol kon dey sey, “Dis na di tins wey David karry!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ