Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 13:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Abijah attack Jeroboam with 400,000 sojas and Jeroboam get 800,000 sojas.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 13:3
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evry oda tin wey Abijah do, dem rite am put for Judah kings history book.


E tell David, “Di men wey fit bi sojas for Israel na 1,100,000 and for Judah, dem bi 470,000.”


Wen Rehoboam rish Jerusalem, e koll 180,000 strong sojas from Judah and Benjamin tribe sey make dem go fight Israel tribe wey dey di nort side.


E rule three years from Jerusalem. Na Maaka wey bi Uriel dota from Gibeah, born am. War kon start between King Abijah and King Jeroboam.


Abijah klimb go Zemaraim mountin, for Efraim hill kountry kon shaut sey: “Jeroboam with all Israel pipol, make una listin to mi!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ