Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 13:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Abijah get pawa well-well, e get fourteen wifes, twenty-two sons and sixteen dotas.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 13:21
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evry oda tin wey Abijah do, dem rite am put for Judah kings history book.


All Rehoboam wife na eighteen and en girl-friends na sixty. E born twenty-eight sons and sixty dotas. Na Absalom pikin, Maaka e like pass among en wifes and girl-friends


Jeroboam nor ever get pawa again durin di time wen Abijah dey rule. Afta, God kon kill Jeroboam.


Di remainin tins wey King Abijah tok and do, dem rite dem put for Profet Iddo book.


E get 30 sons wey dey ride 30 donkey and dem get 30 towns for Gilead, wey dem still dey koll Jair village.


Den e go en papa house for Ofrah kon kill en step brodas, di 70 son wey Gideon born. E kill all of dem on-top one stone. But na only Jotam wey bi Gideon last born, run bikos e hide.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ