Zela, Haelef, Jebus pipol town (wey bi Jerusalem), Gibeah and Kiriat. Dem bi fourteen big and small town. All dis na di land wey Joshua give Benjamin tribe.
Dat evening, one old man just dey kom back from farm where e for go work. E kom from Efraim tribe, but e dey stay for Gibeah, wey all di pipol kom from Benjamin tribe.