Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 13:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 But Jeroboam don send some men go attack Judah sojas from dia back. Di real sojas dey for front, while Judah sojas dey for back.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 13:13
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For eighteen years afta Jeroboam don bi king for Israel, Abijah kon bi Judah king


As dem dey sing, na wons God attack Ammon, Moab and di men from Mount Seir wey dey kom fight Judah pipol, so Judah men win all of dem.


Yor wisdom, brain and undastandin nor mean anytin if God dey against yu.


But God sey, “My pipol foolish well-well, dem nor know mi at-all. Dem bi shidren wey nor get sense and dem nor dey kwik undastand anytin. Na only bad-bad tins dem sabi do.”


E tell dem, “Make una hide for di town back. Make una nor too go far from di town and all of una must dey ready!


Joshua send dem and dem kon go hide for di west side for Ai, between Ai and Bethel. Dat nite, Joshua stay with di sojas.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ