Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 13:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 For eighteen years wen King Jeroboam dey rule, Abijah kon bi king for Judah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 13:1
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Rehoboam still marry Maaka, wey bi Absalom pikin and dem born four sons: Abijah, Attai, Ziza and Shelomit.


Evry oda tin wey King Rehoboam do, dem rite am put for Profet Shemaya and Profet Iddo history book.


Den Rehoboam die and dem beri am for David Town. En pikin Abijah kon take-ova as king.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ