2 Kronikles 12:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Wen God si sey dem don turn kom meet am, E kon tell Profet Shemaya sey, “Dem don honbol demsef, so I nor go distroy dem again. I go soon diliver dem. I nor go use Shishak take show Jerusalem pipol as I dey vex rish. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |