Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 12:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Anytime di king go di temple, di guards go karry di shields kom out, den take dem go back to di guard-room wen di king don komot from di temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 12:11
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anytime di king go di temple, di guards go karry di shield kom, den take am go back to di guard-room.


King Rehoboam make gold shield take replace dem kon put ofisas to guide di palis gate.


Afta Rehoboam honbol ensef, God nor vex distroy am again and evritin kon dey progress for Judah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ