7 Bet-Zur, Soko, Adullam,
Wen di time to harvest don rish, three out of “Di Thirty” kon go Adullam Kave where David dey and many Filistia pipol kamp for Refah Valley.
Betlehem, Etam, Tekoa,
Gat, Maresha, Zif,
For dis time, Filistia pipol don still go fight Judah towns for di low lands and Negev Valley. Dem take-ova Bet-Shemesh, Aijalon, Gederot and Soko, Timnah, Gimzo and all di towns wey near dem kon stay der.
Maresha pipol, God go give una to una enemies wey go katch and skata una town. Den Israel leaders go-go hide for Adullam town.
Libnah king, Adullam king,
Jarmut, Adullam, Soko, Azeka,
Halhul, Bet-Zur, Gedor,
So, David run komot der kon go stay for one hole near Adullam town. Wen en brodas and family hear sey e dey der, dem kon go meet am.