19 Dem born three sons: Jeush, Shemaraya and Zaham.
King Rehoboam marry Mahalat wey David pikin, Jerimot born and en mama na Abihail wey Jesse pikin, Eliab born.
King Rehoboam still marry Maaka, wey bi Absalom pikin and dem born four sons: Abijah, Attai, Ziza and Shelomit.
wen di man dey divide en propaty, make e nor give di biggest part to di yonga one wey e love en mama, bikos nor bi en dem first-born.