Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 11:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 King Rehoboam marry Mahalat wey David pikin, Jerimot born and en mama na Abihail wey Jesse pikin, Eliab born.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 11:18
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Eliab na Jesse first pikin, why Abinadab na di sekond born, follow by Shimea,


Na King David broda Elihu dey lead Judah tribe, while Omri wey Mikael born dey lead Issakar tribe.


Dem born three sons: Jeush, Shemaraya and Zaham.


Wen den rish der, Samuel si Eliab kon sey, “True-true, na who God choose bi dis!”


Jesse three first boys don follow Saul go di war and dia names na, Eliab wey bi di first-born, sekond to Abinadab and Shammah wey bi di third.


Wen en senior broda Eliab hear am dey tok to di men, e kon vex tell David, “Wetin make yu kom der? Na who yu sey make e guide doz sheep for di desert? I know sey yu like to show yorsef! Yu just kom here to wosh di fight!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ