Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 11:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Levi pipol leave all dia propaty and betta land kon kom Judah and Jerusalem, bikos Jeroboam with en shidren nor gri make dem serve as God priest.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 11:14
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Jeroboam for Israel nor still shange from di bad tins wey e dey do, but e kontinue to dey choose priest from ordinary family make dem kon serve for di altar wey e build. Na pipol wey just like to bi priest, e dey make priest.


Di priest and Levi pipol wey dey Israel, still dey support am no matter where dem dey stay.


Shebi yu porshu Levi pipol and God priest wey bi Aaron shidren-shidren? Yu put doz wey nor suppose bi priest for dia place, just as oda nashons dey do. Anybody wey kom with seven melu or seven ram fit bi priest for dat fake juju wey yu koll god.


Dis towns must bi Israel pipol own. Di tribes wey big go give more land to Levi pipol, while di small tribes go give small land to Levi pipol. Each tribe go give Levi pipol akordin to di propaty wey dem get.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ