11 E guide dis towns well-well kon put ofisas der with store wey dem put food, olive oil and wine.
Zorah, Aijalon and Hebron. Na dis towns dem guide well-well for Judah and Benjamin.
Shield and spear dey for evry town. E make dis town strong well-well. Na-im get Judah and Benjamin.
E use sense put en sons as leaders for Judah and Benjamin aria and oda towns wey dem dey guide well-well. E dey give dem evritin kon marry many wifes for dem.
Jehoshafat kon dey get pawa more-more. E build big-big house and towns full Judah.
Na dis ones serve di king, apart from doz wey di king put for di strong towns for Judah.
“Man pikin, take one stik make yu rite dis word put, ‘Judah kingdom.’ Den take anoda stik kon rite dis word put too, ‘Israel kingdom.’