Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 11:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Wen Rehoboam rish Jerusalem, e koll 180,000 strong sojas from Judah and Benjamin tribe sey make dem go fight Israel tribe wey dey di nort side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 11:1
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I nor go take anytin escept di food wey my men chop and di tins wey dem use. But make my men, Aner, Eshkol and Mamre take dia share.”


Rehoboam travel go Shekem, bikos Israel pipol don gada for der to make am dia king.


God skata di nashons plan kon spoil wetin dem won do.


Just as di plenty sojas wey king get nor go fit save am, na so too pesin pawa nor go fit save am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ