Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 10:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Dem ansa am, “If yu wont make dis pipol serve yu well; give dem ansa wey dem go like and dem go use all dia heart serve yu forever.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 10:7
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naftali go bi like animal wey dey free; di words wey e go tok, go dey good well-well.


Dem ansa am, “If yu wont make dis pipol serve yu well; give dem ansa wey dem go like and dem go use all dia heart take serve yu forever.”


Good ansa dey end vexnashon, but yeye words dey kause kworel between pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ