5 Rehoboam ansa, “Afta three days, make una kom back and I go give una my ansa.” So, dem kon go.
Rehoboam ansa, “Afta three days, make una kom back and I go give una my ansa.” So, dem kon go.
“Yor papa, Solomon wiked us kon make us dey do hard work. If yu sorry for us kon komot dis heavy load for awa head, wi promise sey wi go respet yu forever.”
King Rehoboam ask di old men wey bin dey advise Solomon sey, “Wetin una wont make I tell dis pipol?”
Nor ever tell yor neighbour make e wait till tumoro, if yu know sey yu fit help am naw.