12 Afta three days, Jeroboam and di pipol go meet King Rehoboam, just as e tell dem.
Yu go still tell dem, ‘My papa give una hard work do, but I go make di work hard well-well. Na ordinary kane e take flog una, but na koboko I go take dey flog una!’ ”
Di king nor listin to di old pipol advise, instead e tok to dem anyhow, just
Rehoboam ansa, “Afta three days, make una kom back and I go give una my ansa.” So, dem kon go.