7 Dat nite, God appear to Solomon kon tell am, “Make yu tell mi wetin yu wont make I do for yu.”
God appear to am again, just as E do for Gibeon.
Den Jesus ask am, “Wetin yu wont make I do for yu?” Di blind man ansa, “Tisha, make my eye open, make I for fit si again.”
By dat time, una nor go ask mi anytin again. I tell una true word sey, anytin wey una ask my Papa with my name, E go give una.