5 But di bronze altar wey Bezalel, Uri pikin, wey bi Hur grand-pikin make, dey for front of Tabanako. Solomon and all di pipol kon pray to God for der.)
follow us go karry God Kovenant Box, wey dem abandon thru-out di time wey Saul bi king.”
“Si, I don koll Bezalel wey bi Uri pikin wey en grand-papa kom from Hur tribe for Judah.
di burnt ofrin altar with all di tins wey e dey use; di basin with en stand;