17 Dem pay 600 silva for each shariot from Egypt, plus 150 silva for ordinary horse. Dem still sell shariot and ordinary horse to all di kings for Hit and Siria.
Dem dey buy one shariot from Egypt for 600 silva and ordinary horse for 150 silva. Den dem go re-sell am give Hit and Siria kings.
But Jehu kon dey sin like Jeroboam, Nebat pikin, wey make Israel sin as dem dey woship di juju wey dey Bethel and Dan.
Solomon buy en horse dem from Egypt and Kwe and na di pipol wey dey buy and sell horse give kings, sell for am.
Solomon sey make dem build one temple to take honor God and one royal palis for ensef.
Solomon buy en horse dem from Egypt and many difren kountries.
My love, yu bi like woman horse for where Fero man horse dem dey.