13 Solomon komot from di tent for where dem for dey woship for Gibeon kon go Jerusalem, where e for rule ova Israel.
King Solomon rule evriwhere for Israel land.
Solomon kon get many shariot. E get 1,400 shariot and en ordinary horse na 12,000. E keep dem for difren place for Jerusalem.
Solomon and all di pipol go woship God for Gibeon, for di altar wey God savant, Moses, build for di wildaness.