2 Korintians 9:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 But I dey send dis brodas kom meet una to make sure sey una dey ready; as I don tell dem before sey, una don already kollect money. So make una nor let shame katch mi, as I dey boast about una. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |