Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Korintians 8:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 And di broda wey all di church dem dey praiz, bikos of how e dey prish di gospel, wi dey send am follow Titus too and

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Korintians 8:18
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

dem don even risk dia life bikos of mi. So, mi and di whole church dey tank dem well-well.


Wen I kom, I go send pipol wey una choose kon give dem leta as dem dey karry una gifts go Jerusalem.


Na to enkourage una make mi send Timoti, my son wey I like and wey love Christ kom meet una. E go tell una how I dey follow Christ and di tins wey I dey prish about Christ for evry church.


For evry church, I dey tell di pipol sey make dem remain as dem bi wen Oga God Jesus choose and koll dem to bi en own. Naw, na di same tin I dey tell una so.


Abeg Titus make e visit una and I send dat broda make e follow am kom. Dem play una wayo? Nor bi di same mind wi awasef take follow una? Abi nor bi di same way wi dey bihave?


Wen I go prish di Good News for Troas, even doh Christ open door for mi,


bikos of di work wey di broda dey do, di church don choose am as di pesin wey go dey follow us travel as wi dey give dis good gift, so dat all di glory go bi God own and dis go show sey wi dey ready to help.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ