Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Korintians 8:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Bikos e nor only gri for wetin wi ask am, but e dey help una well-well and nobody force am kom meet una.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Korintians 8:17
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abeg Titus make e visit una and I send dat broda make e follow am kom. Dem play una wayo? Nor bi di same mind wi awasef take follow una? Abi nor bi di same way wi dey bihave?


Na wetin I tink for di matter bi dis: Una start well last year for how una dey give and how una dey won give,


Na dis make us beg Titus sey, as e don start, e good make e finish dis good work wey e dey do, bikos e love una.


Nor bi sey I dey kommand una, but I won si weda una love na really won like di oda church pipol own.


My brodas and sistas, I dey beg una, make una get patient and listin to di advise wey dey dis my leta, bikos wetin I rite, nor long.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ