2 Korintians 7:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
14 I don boast gi-am about una and una nor let mi shame, but as evritin wey wi tell una na true, na so all di boast wey wi boast about una give Titus, na trut too.
Even if I won boast, I nor go bi fool, bikos na trut I go still tok, but I nor do am make anybody for tink sey na mi know pass, bikos e si and hear mi dey tok
So, Christ don make awa mind strong. Even as awa heart don strong rish, wi dey happy more-more for Titus wey kom, bikos all of una don let en mind rest.