Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Korintians 4:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 But as e bi sey wi get di same spirit wey dey give faith, just as dem rite sey, “I bilive; naim make mi dey tok.” So wisef bilive, naim make us dey tok too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Korintians 4:13
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I get faith wen I sey, “My God, I bilive Yu, even doh my mind really dey trobol mi.”


Pipol nor dey bilive anytin wey lie-lie pesin tok, but pesin wey dey tink before e tok, dem dey bilive en word.


Wi bilive sey God save us thru grace wey kom from Jesus Christ, just as E do for dis Gentile pipol too.”


den mi and una go dey happy and Jesus Christ wey wi bilive, go give us rest for awa mind.


To oda pipol, di Spirit dey give dem faith or di pawa to heal sick pipol.


Na dis hope wi get and naim dey make us tok without fear.


Bikos of dis, deat dey work inside us, but life dey work inside una.


Na mi Pita wey bi Jesus Christ savant and apostle, rite dis leta to di pipol wey get di same faith wey wi get. God give una dis faith, bikos of en raitiousness wey kom thru awa Oga God and Savior, Jesus Christ.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ