2 Korintians 3:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 Na God make us fit do dem, so dat wi go serve di new kovenant; dis nor bi di law wey dem rite, but na di one wey koncern God Spirit, bikos di law wey dem rite dey bring deat, but di Spirit dey give life. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |