15 So till today, anytime wey dem read wetin Moses rite, sometin dey kover dia mind,
Na for dis mountin God go for swallow sorrow, pain and evry bad tin wey dey trobol en pipol.
But dia mind dey klose. And till today, dia mind still block wen dem dey read di old kovenant. Dem neva remove am, bikos na for only Christ body, dem go fit take remove am.
but wen pesin turn kom meet God, dat tin go komot from en life.