Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Korintians 3:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Wetin get glory naw, nor get glory again, bikos di glory wey di Spirit wey dey kom afta am get, big well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Korintians 3:10
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For God eye, even di moon nor brite and di stars nor shine rish.


Di moon go dey dark and sun nor go shine again, bikos Oga God wey dey lead heaven sojas, go rule from Mount Zion for Jerusalem and evribody go si en glory wey big well-well.


“E get anybody among una wey fit remember di way di temple fine rish before? But how una si am naw? Una fit kompare dis temple with di first one?


My king, around aftanoon for road, I kon si one kind lite from heaven wey shine pass di sun. Di lite shine round mi and di pipol wey dey follow mi travel.


If Moses face get glory, den how di glory wey dey di Pesin face wey nor dey die, go bi?


Bikos if glory dey for di law wey make God kondemn pipol, den di Spirit glory wey dey give life, na how E go betta rish?


God gi-am honor and glory wen di vois sey, “Dis na my Pikin wey I love and e dey make belle sweet mi.”


Nite nor go dey again and dem nor nid lantan or sun lite, bikos God go bi dia lite and dem go rule forever and ever with am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ