5 Na dat pesin make mi dey boast and I nor go boast about mysef, escept di tins wey show sey, I nor dey strong.
Dis one make wetin Profet Isaya tok bi true, “E remove awa sickness and karry awa diziz komot.”
So wen I kom meet una, I dey weak and dey fear.
If I go must boast, den I go boast about di tins wey show sey I dey weak.
E good to dey boast, even doh gain nor dey inside. I go still dey tok about di vishon and revelashon wey Jesus Christ show mi.