2 Korintians 12:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 Bikos I dey fear sey wen I kom, I nor go like wetin I go si and una nor go like as I go tok. I dey fear sey una go dey kworel, dey jealous each oda; dey vex; dey tink of only unasef; dey tok bad about each oda; dey do aproko; dey karry body up and dey bihave anyhow. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |