2 Korintians 12:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 May bi una dey tink sey wi dey tok dis tins to defend awasef. No! Wi dey tok to una like dis as Christ savant and na God bi awa witness. Evritin wey wi dey do, na to make una strong. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |