Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Korintians 11:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 For Damaskus, King Aretas sey make di govnor put sojas for di town gate, so dat dem go arrest mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Korintians 11:32
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat time, e get one disciple for Damaskus and en name na Ananias. God koll am for inside vishon, “Ananias”, e kon ansa, “Na mi bi dis, Oga God.”


kon take pamishon to go Damaskus, so dat if e si anybody wey dey follow Jesus Christ wey bi di Way, weda na man or woman, e go arrest dem kom Jerusalem.


So Saul get up from groun, en eye open, but e nor dey si. En friends hold en hand kon escort am enter Damaskus.


I don travel many times wey I enter trobol for wota; for tif hand, even for my kountry pipol and Gentile pipol hand; both for inside town; for wildaness and from pipol wey dey pritend sey dem bi awa brodas.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ