2 Korintians 11:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English25 Rome pipol don beat mi three times. Dem stone mi wons until I nearly die. Sheep wey I dey inside, don spoil for wota three times. I don float wons for wota from morning go rish di next day. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |