Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Korintians 11:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 I dey tell una again, make anybody nor tink sey I bi fool. But if una tink so, den make una asept mi as fool, so dat misef go boast small.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Korintians 11:16
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For wetin I won tok naw, make una bear with mi like sey I nor get sense!


Una sey una get sense well-well, yet una dey use happiness asept wetin fool dey tok.


E good to dey boast, even doh gain nor dey inside. I go still dey tok about di vishon and revelashon wey Jesus Christ show mi.


I don turn to fool! Na una force mi, bikos una suppose to praiz mi. Even if I nor bi anytin, e nor get anytin wey doz una “supper apostles” take betta pass mi.


Even if I won boast, I nor go bi fool, bikos na trut I go still tok, but I nor do am make anybody for tink sey na mi know pass, bikos e si and hear mi dey tok


If wi dey kraze, na bikos of God; but if wi nor dey kraze, na bikos of una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ