Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Korintians 10:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 And wen una don show sey una dey fear God, wi go always dey ready to ponish doz wey dey disobey God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Korintians 10:6
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu wey dey take di law boast, yu dey bring shame to God name, bikos yu dey disobey di law!


Wish one una wont? Make I karry kane kom meet una, or make I kon show una di love wey di Spirit dey give pesin?


Na dis make mi dey rite all dis tins since I nor dey with una, so dat wen I kom, I nor go vex for una bikos of di authority wey I get and God give mi dis authority to build; nor bi to distroy.


Wen I dey with una for my sekond visit, I tell una wey dey sin before about dis tins. Even doh I nor dey with una naw, I dey tok am again sey, if I kom again, I nor go sorry for anybody, but I go ponish am,


I rite dis leta give una, so dat I go know weda una dey obey wetin I tell una.


And wen e remember how una obey and welkom am with respet and fear, di love wey e get for una, kon strong well-well.


Hymenaeus and Alexanda na ezample of doz kind pipol. I don give dem to Satan, so dat dem go stop to dey tok anyhow about God.


So, wen I kom, I go tell evribody wetin e do; tins wey wi nor do and e sey wi do am. Even doh e dey tok bad about us, dat one nor do for am; nor bi only sey e nor dey welkom awa brodas, but e dey make odas nor welkom dem too and e dey drive dem komot from di church.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ