Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 9:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Wen e rish der, Jehu wey bi di sojas oga, sidan for der. So e sey, “Offisa, abeg, I get message for yu.” Jehu kon ask, “Na wish one of us yu dey tok to?” E ansa, “Oga, na yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 9:5
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen yu rish der, make yu find Jehu, Jehoshafat pikin and na Nimshi bi Jehoshafat papa, den take Jehu go one room.


So di profet pikin kon go Ramot for Gilead.


So Jehu stand up, follow am go inside. Den di profet pour di olive oil for en head kon sey, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God tok, ‘I don choose yu as Israel king.


But Ehud go back go meet King Eglon and wen e rish di Idol Stone near Gilgal, e kon tell am, “My oga, I get one sekret message for yu.” So di king kommand en savants, “Make una kwayet!” Den e sey make dem komot from di room.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ