Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 9:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Wetin remain for Jezebel body, go skata like dirty for Jezrel land and pipol nor go fit know am at-all.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 9:37
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem die for Endor and dia body kon make di grass grow well.


Make di mighty ones among dem die like Oreb and Zeeb. Make all di prince die like Zebah and Zalmunna


If pesin get hundred shidren and e stay for dis life kon old, but if e nor get happiness and dem nor do betta beri for am, den I go sey, “Pikin wey dem just born and e die, betta pass am.”


God dey vex for en pipol and E don ready to ponish dem. Mountins go shake and pipol wey die, dem go leave dia dead body for street like dirty. God vexnashon nor go end for der, but E go still ponish dem.


Na wiked diziz go kill dem and nobody go mourn or beri dem. Dia dead body go full groun like manure. Na war and honga go kill dem, den bird and wiked animals go chop dia dead body.


Just as dem nor dey beri donkey wey die, na so too dem nor go beri am. Dem go drag en body komot from di town kon trow am outside Jerusalem.”


For dat day, di pipol wey God kill, dia body go skata for difren part for di world. Nobody go mourn for dem and nobody go karry dem go beri. Dem go dey groun like manure wey dem gada.


Di ofisas put di book for Elishama, di kourt seketry room, den kon go tell di king evritin wey Baruk tok.


God sey, “Wen dat time rish, Judah kings with en ofisas, priests, profets and doz wey stay Jerusalem before dem die, make yu dig dia bones kom out from dia graves.


Den, put dem under sun, moon and stars. Bikos dis na di tins wey dem love; tins wey dem dey woship, serve and koll make e kom guide dem. Nobody go gada dis pipol bones go beri again; so dem go bi like manure wey dem pour for groun.


Make una tell una dotas and neighbours wetin God tok: “Dead body go full evriwhere like manure wey dem skata for farm or korn wey dem gada for groun.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ