2 Kings 9:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 King Joram kon sey, “Make una ready my horse.” Wen dem don ready en horse, King Joram for Israel and King Ahazaya for Judah kon enter dia horse go meet Jehu. Dem meet am for one land wey bi Nabot for Jezrel own before. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |