Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 9:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 So e send anoda pesin go ask, “Dis na wetin di king ask, ‘Hope evritin dey okay?’ ” Jehu ansa dis one too sey, “E nor koncern yu, just follow mi.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 9:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Jehu go back go meet di oda ofisas, dem kon ask am, “Yu dey okay? Wetin make dis mad man kon visit yu?” Jehu ansa, “E nor dey important! Una know dis pipol with di way dem dey tok.”


Naw, di gateman stand for di gate for Jezrel kon si Jehu men dey kom. So e sey, “I si some men dey kom!” King Joram kon orda sey, “Make yu send one pesin go mi dem kon ask, ‘Hope evritin dey okay?’ ”


So dem send one man go meet Jehu kon ask, “Di king dey ask, ‘Hope evritin dey okay?’ ” Jehu ansa, “E nor koncern yu, just follow mi.” Di gateman kon go tell di king, “I send pesin go, but e neva kom back.”


Di gateman kon go tell di king again sey, “I send anoda pesin go, but e neva kom back. But di pesin wey dey lead dis men bi like Jehu and e dey ride kom with speed.”


Oga God sey, ‘Wiked pipol nor go ever get peace.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ