10 Dogs go chop Jezebel for Jezrel land and nobody go beri am.’ ” Den di yong profet kon kwik-kwik komot der.
“And for Jezebel yor wife, God sey, ‘Na dogs go chop en body for Jezrel town.’
Take di olive oil, pour am for en head kon sey, ‘Dis na wetin God tok, “I don choose yu as Israel king.” ’ Den make yu kwik-kwik komot from der!”
Just as dem nor dey beri donkey wey die, na so too dem nor go beri am. Dem go drag en body komot from di town kon trow am outside Jerusalem.”
Jezrel, Jokdeam, Zanoah,
Ehud run pass di Idol Stone go Seirah, as di oda savants still dey wait.